
Love for u Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Nne one time
Give it to, give it to me one time
Me i want am
I no go fit leave am laye laye
Wetin you do me my baby
Wey dey be like say na cana
The love you dey give me dey be me like magic
Wey don dey tamper with my manners
Laye laye,
Dem go gossip me i no hear
Laye laye,
Dem go talk me i no gree
Laye, laye,
Your love dey make me high
E dey make me cry
Aswear e dey give me ginger
Ginger wey dey sweet for body
E dey make me high
E dey make me cry
E dey give me ginger
Ginger r r yeah
Nne
Nne one time
Give it to, give it to me one time
Me i want am
I no go fit leave am laye laye
We go rock am
Cloud nine we go run am
(Micky G)
My love for you
E dey make me mad
E dey make me craze o
E dey give me ginger
Ginger ginger ginger
E dey make me high
Wetin you do me my baby?
Wey dey be like say na cana? (u dey high me die)
The love you dey give me dey be me like magic
Wey don dey tamper with my manners
Laye laye,
Dem go gossip me i no hear
Laye laye,
Dem go talk me i no gree
Laye, laye,
Your love dey make me high
E dey make me cry
Aswear e dey give me ginger
Ginger wey dey sweet for body
E dey make me high
E dey make me cry
(Nne one time,
Give it to, give it to me one time)
Laye laye,
Dem go gossip me i no hear
Laye laye,
Dem go talk me i no gree
Laye, laye,
Your love dey make me high
E dey make me cry
Aswear e dey give me ginger
Ginger wey dey sweet for body
E dey make me high
E dey make me cry
Nne one time
Give it to, give it to me one time
Me i want am
I no go fit leave am laye laye
We go rock am
Cloud nine we go run am
xPerfect