
Reason (Jo) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Jo
Mo fe wa jo
Odi shoro
Eje ka jo
Eje ka jayie
Kole le jo
Aye ole je ka shayo
I know myself I no go dull
Mikel obi I must to ball
This life na one
Enjoy am small
No let nothing stress you at all
(Make una reason am well)
Whether your right or wrong
We can all come as one
And together we could have it all
(Make una reason am well)
And I know how it feels
Deep inside in your heart
But what would you do if you had it all
Before them use you try Dey use you head oh
So make nobody try come do you wayo
If them do you bad brother try dey let go
No go try dey do like say na you be pharaoh
Stand at at it
Cus this another anthem
Plus a badness equal to madness
I put my heart in this now I'm heartless steady killing the beat with no conscience
Naija dem dem too dey talk
Anything I do them say na war
If them no like no be by force