Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2024

Lyrics

Original God Pikin


I be original God pikin

I be original God pikin o

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


Na me be Original God pikin

I be original God pikin o

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


I am a city on the hill

And my light cannot be hid

Na who wan stop my shine

When God dey by my side ah

No weapon formed against me

Shall ever stand or prosper

Na God dey throw my dice


So No dey form oga

For my matter

Oluwa dey my back

E no dey slack

Upon my head and body

The mark of Christ I carry

No dey try to trouble me

You dey hear me so


I be original God pikin

Original God child o

I be original God pikin o

Ah tell dem wellu wellu ye ah

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


I say

Na me be Original God pikin

I be original God pikin o

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


It's not by power not by might

But by the the spirit of the Lord

I take dey overcome

All the yawa from my enemies

Jesus na sure bet for life

Follow am e no dey lose guard

Na I'm dey run things for me


Brother

You no fit form oga

For my matter

Oluwa dey my back

I no dey fear

Until the race is finished

I carry grace and mercy

No dey try to should bother me

You dey hear


I be original God pikin

I be original God pikin o

I dey tell you now now

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


I say

Na me be Original God pikin

I be original God pikin o

I dey tell you wellu wellu

No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

E no dey fall my hand o

I be original God pikin


No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


No matter wetin dey sup o

My father no dey fail me

I be original God pikin


I bear upon me the mark

Of the Lord Jesus Christ

So let no man trouble me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status