
Benji Note Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2025
Lyrics
Ah ah ah
Feel my vibe
Ay aha
Since I find grace I'm moving
Where my mind dey dem nor even Know
I know who know road I go follow
When my gbedu drop them go Download
Money wey dey gumbody
Pour me one liter whiskey
Shayo dey we nor get countdown
Pour me more
Na we dey para ra everywhere marama
Make we dey faji alhaji pass the kana Now
Make we dey faji Paris to Barcelona Now
Alelujah now everywhere marama
Na we dey para ra everywhere marama
Make we Dey faji alhaji pass the kana Now
Make we dey faji Paris to Barcelona Now
Alelujah now alelujah now o
Benji note
Note note
Oh benji note
My idolo
Know me o
I follow go
Who know road know road
Benji note note note
Oh benji note
My idolo
Know me o
I follow go
Who know road know road
Pour me water o holy water o
Pour me water o holy water o
Eye don dirty oh o oh oh
Pour me water o
Holy water o
Pour me water o
Holy water o
Eye don dirty o oh oh
Na we dey para ra everywhere marama
Make we dey faji alhaji pass the kana
Now
Make we dey faji Paris to Barcelona Now
Alelujah now everywhere marama
Na we dey para ra everywhere marama
Make we Dey faji alhaji pass the kana Now
Make we dey faji Paris to Barcelona Now
Alelujah now alelujah now
Benji note
Note note
Oh benji note
My idolo
Know me o
I follow go
Who know road know road
Benji note note note
Oh benji note
My idolo
Know me o
I follow go
Who know road know road