
HOLY ANTHEM ft. REEPLAY, SHAGBA & EDGAR Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
I know some very Bad Men
Way Dey ball in the Holy Anthem
Deep in the soul very Condemn
But we Dey sing in the Hallelujah
We no need Consent
And if you Jonez you go fitty Collect
I'm in my zone
No touch my Shirt
I'm in my zone
No touch my Shirt oh way!
I know some very Bad Men
Way Dey ball in the Holy Anthem
Deep in the soul very Condemn
But we Dey sing in the Hallelujah
We no need Consent
And if you Jonez you go fitty Collect
I'm in my zone
No touch my Shirt
I'm in my zone
No touch my Shirt oh way!
I dey my zone no bother me
I deliver like dispatch who order me?
I be boss all these small boys no fit order me
The balling no dey their level never been on their league
Men mount with ah
With agility and full force
We outside like banny wey dey do hook up
You go tear ACL you go fit injure
If you take a walk in my shoes you go drift off
Jerry Tapa
I like that girl for the corner
Abeg help me make you tap am
Cos she fine like two people
If she want make me her maga
I go stand and I no gbaga
I go bark like Scooby doo
Pastor wey talk say him dey holy fit no holy pass
I no dey judge anybody if you like make you kprass
No sha go jonze for setting wey men no really dey laugh
Even if them dey laugh you fit collect very dirty slap
I know some very Bad Men
Way Dey ball in the Holy Anthem
Deep in the soul very Condemn
But we Dey sing in the Hallelujah
We no need Consent
And if you Jonez you go fitty Collect
I'm in my zone
No touch my Shirt
I'm in my zone
No touch my Shirt oh way!
I dey for okonkwo
Bring one more beer
Be like things fall apart
All this bitches with bbl and mad tatts
Wey done cast
Many young girls
And our heroes past
Something like that
Make we leave this place
Make we go find hotel
Make I make you kick and scream
Make I make you yell
On low no kiss and tell
You must leave in morning
This na warning
If D got grades
Omo I be genuis
Me I can't lie
No be love
No go fall for am
If you dey get burning feeling
Make you set alarm
Like road accident
This na hit and run
I done warn you
When you don run along
No come talk say
I did you wrong
Been in the game like way too long
I dey flex
I no get time
For heartbreak songs
Everyday man hustle
I dey blow money like whistle
Hahahaha
I know some very Bad Men
Way Dey ball in the Holy Anthem
Deep in the soul very Condemn
But we Dey sing in the Hallelujah
We no need Consent
And if you Jonez you go fitty Collect
I'm in my zone
No touch my Shirt
I'm in my zone
No touch my Shirt oh way!
I fit to run up on you with a 2by2
Me and my goons we be steady on cruise
We they flex
Anytime you see me fi your hood I dey press
All ah them know say
I wear big boy shoes
I dey speak bonjour
All my girls dey come brand new
No stress
Man em we they keep am
We they keep am on ah low
All ah dem know say
Man ah J-town nigga man ah shotta boy
If you cross my lane we are out for war
Still attacking them till tha kingdom come
Me no fear nobody only God me know
I go call ma guys make dem come online
Cover my face I go come for night
Hold my Kala
Based on Para
Give them order
Them go off your light
Edgar Danger
I know some very Bad Men
Way Dey ball in the Holy Anthem
Deep in the soul very Condemn
But we Dey sing in the Hallelujah
We no need Consent
And if you Jonez you go fitty Collect
I'm in my zone
No touch my Shirt
I'm in my zone
No touch my Shirt oh way!