![Puff Puff Pass ft. Falz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/29/31ada2b830d14de59c92f5572ba8e71eH3000W3000_464_464.jpg)
Puff Puff Pass ft. Falz Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah
Finally I don take the weed wey everybody dey talk sef
I no too high
I no misbehave and I no even cough sef
Well I get one question for the guy wey discover Milk first
I just wan know wetin the bad guy go find for the cow breast
When we take Orange
Shey we dey lick, drink or suck?
If David stone no hit Goliath wetin for sup?
Do normal dogs see Police dogs also as cops?
Ehn
Since I take a drag
The wisdom just dey come at once
Donut sweet but Puff Puff pass
Puff Puff Pass
I comot before the class
Omo I comot first class
Breath out punchline, breath in grass
My nigga see bars
Don blow small but I no too cast
I be half-caste
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face
Oya oya
Puff Puff Pass
I don manya go
She don mezebu so
We don dey solve maths
And we don dey get the right answer to that problem
Without Bodmas
We don dey sweat and body don dey shake
Like people wey survive bomb blast
Congrats
The matter finally don cast
Adam and Eve had two sons
How e come take multiply
They say we only live once
What if that was a lie?
I swear I've been here before
Cos I've seen this thing I swear to God
Na for my first life wey the thing don happen
But you go talk say na Deja Vu
Think about it
Person wey blind when e dey dream shey e dey see am?
Shey Policeman sef go call Police if person hit am?
Somebody told me
Everything in life dey take time
But then I stop to ask say why time no dey take time to pass
Wow
Puff Puff Pass
Puff Puff Pass
I comot before the class
Omo I comot first class
Breath out wisdom breath in grass
Omo see bars
I don go small but I no too cast
I be half caste
I, I, I don finally take a drag and I dey alright
In a quiet place with my dawgs wey no fit bite
Since I take a drag many questions dey my cruise
Wait
If fufu na human being which perfume e go use?
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face
I no dey feel my face o
I can't feel my face