
Love In All Its Glory Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
You heard it all before
All those empty, broken promises
No make you send any man again
I don come to the rescue
Just because the boyz dem don lie to you tire
No mean say everyone go lie to you
E fit make you lose the one that was meant for you
Love is a beautiful thing
This love wey I get for you dey unconditional
The kind love wey bind all virtues in perfect unity
Make I show you love in all its glory oh yo yo
Asanwa e di uto (uh uh)
I go show you love in all its glory oh yo yo
Nobody will love you like I will baby
I go show you love in all its glory
I be the right person for you
You just dey look in wrong places
He don tey wey I dey feel like this
I dey hope make you see right through me
Na my shoulder you dey lean on
When they leave you for kolobo
I no go make my decisions on my own (On my own)
Na me and you go run am o
I no fit let you handle all of your problem by yourself
Na me and you go run am o
Make I show you love in all its glory oh yo yo
Asanwa e di uto (Uh Uh)
I go show you love in all its glory oh yo yo
Nobody will love you like I will baby
I go show you love in all its glory
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya
Everything I say I go do, I go do (Na hin I go do o)
All the promises I made to you, na hin I go keep (Na hin I go keep o)
Forgive you when you fall short
Lift you up when you dey down
Dey by your side when you need someone to hold
Trust you without wavering
Make I show you love in all its glory oh yo yo
Asanwa e di uto (Uh Uh)
I go show you love in all its glory oh yo yo
Nobody will love you like I will baby
I go show you love in all its glory
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya
Asanwa e di utó
Kam yetugi Ife icho
Asanwa e di utó
Baby, ifunanya