![My Padi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/13/7c81a76ecb754f229a6257c28d388d86H3000W3000_464_464.jpg)
My Padi Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2025
Lyrics
My Padi - Oz Vibez
...
Beat
Chezzy Chezzy
I Dey focus right,na me Dey inside
Follow my own advice
They no fit turn are stand
Aso ni kemi who knows that
I just dey leave my life
Na mi dey kill myself mmm
I Dey focus right
Na mi dey hold on right
Follow my own advice,they no fit turn are stand
Mmm aso ni kemi who knows that
I just dey leave my life
Na mi dey kill my self
Joyy ona kote hold my face
Ahhh so u come boil everything on my face
I’m chasing this money and everything that’s for me
I did it alone come do the problem and attacking
I say na magical things mmm
Watin no for me agyee
No be u my party
All the things wey u dey do
E dey sweet for my body
Wetin dey for meee
No be u my party
All the things wey u do
Eh e dey sweet for my body
Good settings
I get to delete all my haters
And I for dey on my lanes
And I taking chances ya
Do all this chances
????
Or for my lane no excuses ya
So u come and boil on the things wey u dey
For my days
I’m chasing this money and everything else that’s for me
I did it alone broke am the through attacking
I say na magical things mmm
Wetin no for me agyee
Chorus