![Jeje Living](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/27/f5f1127583a74cea9ef0791a859d5290H3000W3000_464_464.jpg)
Jeje Living Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje i just dey live my life
Jeje na him i sing my song
Jeje na him i dance my dance
Jeje na him i praise my God
If i no get money watin i gain
If i no get money i no fit borl
If i no get money i no go chop oo
Say na who dey work na him dey chop.
If you no get money watin you gain
If you no get money you no fit borl
If you no get money you no go chop ooo
Say na who dey work na him dey chop
Jeje i just live my life, I no get time for wahala oo
Carry matter come carry problem go oo
See omi olo ta oo
Jeje I just sing my song
I no get time for kasala
Carry matter come carry problem go oo
See water no get enemy
Oh my God oo no let me looseguide oo
No let enemy see my down fall
As i dey hustle i dey pray
Oluwa bless me
Oluwa guide and protect me
Oj no let me looseguide ooo
No let enemy see my down fall
As i dey hustle i dey pray
Oluwa bless me
Oluwa guide and protect me
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Sekin khigbe soko
Geri owo e loke ooo
Wani oro aye oo jeje logba
Jeje I just dey live my life ha ha ha ha
Jeje na him I sing my song alleluyah
Jeje na him I dance my dance
Jeje na him I praise my God
Na him i praise my God
If i no get money watin i gain
If i no get money i no fit borl
If i no get money i no go chop oo
Say na who dey work na him dey chop.
If you no get money watin you gain
If you no get money you no fit borl
If you no get money you no go chop ooo
That why me i dey on my hustle oo
Jeje i just live my life, i no get time for wahala oo
Carry matter come carry problem go
See omi olo ta oo
Jeje I just dey sing along
I no get time for kasala
Carry matter come carry problem go
See Omi olo ta oo
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Jeje jeje
Sekin khigbe soko
Geri owo e loke ooo
Wani oro aye oo jeje logba
Jeje just dey live my life
Jeje na him i sing my song
Jeje na him i dance my dance
Jeje na him i praise my God
If i no get money watin i gain
If i no get money i no fit borl
If i no get money Iino go chop oo
Say na who dey work na him dey chop
If you no get money watin you gain
If you no get money you no fit borl oo
If you no get money you no go chop ooo
Thats why me i dey on my hustle oo
Me i dey on my
Me i dey on my
Me i dey on my jeje jejely
Me i dey on my hustle
Jahonze is your home boi yeah eeh abjos on the beat mess it out