
Busy Body ft. Lil Fheji & BetterOriginal Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2025
Lyrics
oh no
oh no
see the kind mata wei we get to solve oh say
watin dey your mind you go talk am very soon
watin dey your mind you go talk am very soon yeah
watin dey your mind you go talk am very soon yeah
(produu)
if me i ni get money, then go say the boy no dey work atall
e no dey try oh
( but me i dey work oh , but me i dey work oh oh no )
you still dey put your mind for me
be like say you never se wahala before oh
( dem want make i fall oh, dem want make i fall oh oh no )
steady ballin is not an option, its a must o
i must see the sun light before i see the rain fall o
no body go stop me, im all over the world oh
oh no
if you want wahala i get am for you plenty say
gan gan gan , who dey knock for my domot
for this early momo
if trouble come nyanga go comot
gan gan gan , who dey knock for my domot
for this early momo
if trouble come nyanga go comot
busy body o ( aje)
knack am for e body o ( again, again )
yawa for you oh ( gbege )
if you put body you go collect gbese ( aje )
busy body o ( aje)
knack am for e body o ( again, again )
yawa for you oh ( gbege )
if you put body you go collect gbese ( aje )
hmmm why you testing me?
do you see im in my energy
tell me why you want disturb my peace
i no get time for this kind thing
man awaken no MPC
waiting on me you need medicine
brother man make you watch your steeze
yeah we outside better man make your watch your speech
if you loose guard one time omo we gon get you f*cked up
yeah without no gunshut
you know man's conscious
yeah you know man's conscious
man's intuned with the culture
the veil has fallen from my eyes,
now we livin in a higher paradigm
theres so many things you dont understand
brother man take your time
gan gan gan , who dey knock for my domot
for this early momo
if trouble come nyanga go comot
gan gan gan , who dey knock for my domot
for this early momo
if trouble come nyanga go comot
busy body o ( aje)
knack am for e body o ( again, again )
yawa for you oh ( gbege )
if you put body you go collect gbese ( aje )
busy body o ( aje)
knack am for e body o ( again, again )
yawa for you oh ( gbege )
if you put body you go collect gbese ( aje )
oh no
oh no
young g mozes on a plane