![UNIVERSITY OF SS3 BOIZ](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/21/28c3d5f74ff6473eaa888c0d325993abH3000W3000_464_464.jpg)
UNIVERSITY OF SS3 BOIZ Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Lyrics
It's Lamborghini records baby
It's harrold jay on the mix
Mr lecturer I Dey beg you please (Na beg I Dey beg you, I beg you please)
SS3 Boiz I Dey beg una please (uh uh uh I beg you please)
Mama send me to school to come read and become a man (make I come read and become a man oooo)
Abeg you I no want your trouble
I no want your trouble I come in peace oh
From Rivpoly, mechanical engineering Sug chief judge 2014 section
Now in ust marine engineering, I was feeling like a king but I didn't knew the kings that rule the school, they know the game, they play the game and they own the game
Think less just call them SS3 boiz if you no belong Omo hold your GOD tight
I first encounter I was flexing in love garden with my new banny suddenly see these SS3 boiz placing charges on me
Paddy man Wida, who goes you, disembark
Before my banny I no wan fall my hands so I begin to challenge and before I knew it thunder slaps cover my eyes, my banny run, I begin to speak in tears
Wida me na, Watin I do na, where I dey kwanu, by then my guy I dey for ground
Mr lecturer I Dey beg you please (Na beg I Dey beg you, I beg you please)
SS3 Boiz I Dey beg una please (uh uh uh I beg you please)
Mama send me to school to come read and become a man (make I come read and become a man oooo)
Abeg you I no want your trouble
I no want your trouble I come in peace oh
The worst thing on campus if this SS3 boiz echo or gather to treat your fuck up, no body they put hand beg for you
Instead All man Dey run for their own lives
Who you want make him be scape goat
Hostel girls they hide their phones for their pant
Boiz sow pocket put for boxers
Niggas they loose their girlfriend to SS3 boiz
Students Dey fail becoz night class no safe to read again na looting place
And if you no use your head well and you fuck up Omo immediately dey bring you on board
If you ginger careless then paddy man get ready to identify yourself
If you challenge or fight any of them omo pack your bags and leave the campus for your own safety
Mr lecturer I Dey beg you please (Na beg I Dey beg you, I beg you please)
SS3 Boiz I Dey beg una please (uh uh uh I beg you please)
Mama send me to school to come read and become a man (make I come read and become a man oooo)
Abeg you I no want your trouble
I no want your trouble I come in peace oh, (na na nah)
When ever SS3 boiz call on you, E Dey be like back then for secondary school where SS3 prefect they call on JS2 students
Omo take the available flight go answer them (I swear)
And if you gat big phones and laptop with you ( Be ready to use it to pay your dues)
What about lecturers wa Dey Harass female students up and down (Give them your yarnsh or get an F)
And if you are a guy, you go read to know and sort to pass to get best grades
I don tire for all this peti trades
I Dey beg on my knees for dem to forgive me
I'm still in JS2 please SS3
Please lecturers, please forgive me
Big E (for a reason)