![Ginger ft. Olivetheboy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/17/5890bbfa865e488a80985ef09885d9c0H3000W3000_464_464.jpg)
Ginger ft. Olivetheboy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Baby girl for your love I no go tire ooh
Oya come make we manya ooh
Step into club see fine kele fine kele them dey
Oya pour me di shayo ooh
(Hey agyeii)
Ginger
Go dey fight for your love like a ninja
Whine am slow no dey distance
No dey distance me ooh
Girl I fit to kpe kpe kpe
Money wey I get it no be play I go pay
The love wey I get if you dey I go dey
Girl I no fi sabi play
Fit to put my heart for melt down
Omo this your body wey go ginger me
Fit to do my crazy my gee
Omo dis your body wey go ginger me
I go shakpashi
Be like say you spark my thing
Busy busy busy busy busy body
She say she no get hobby
Up and down with a body like this
Omo you dey spark my thing
Busy busy busy busy busy body
She say she no get hobby
Up and down with a body like this
Omo you dey spark my thing
Ginger
Electrify like shocker
Spark the fire like thunder
Make a young gee still ah wonder
Ginger
Electrify like shocker
Spark the fire like thunder
Make a young gee still ah wonder
Let that booty give me one round of applause
Let that booty give me one baby ooh
Me I know you got it I no go dey minus
Twerkulator syndrome bebe
The way you do me my love
No one go save me save me save me save me sa
And I don't even care
Make you go dey use dey use dey use me dey go
My baby be silly with the love ooh
She give me something for my flamingo
She she
She wants to kill me for my mama
(She want to she want to kill me for my mama ooh)
She give me I give na give and take oh
(take o)
Aaayy omoto wait oh
Big ekeleme go dey bust oh
Sugar coat let me put it on your head ooh
(Ah for your head oh)
Pretty likkle miss make mi put ah six inch inna di thing
When mi do the rub-her-down you know mi never miss
When mi do the rub-her-down style mi never miss
Busy busy busy busy busy body
She say she no get hobby
Up and down with a body like this
Omo you dey spark my ting
Busy busy busy busy busy body
She say she no get hobby
Up and down with a body like this
Omo you dey spark my ting
Ginger
Electrify like shocker
Spark the fire like thunder
Make a young gee still ah wonder
Ginger
Electrify like shocker
Spark the fire like thunder
Make a young gee still ah wonder