![Ajah](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/14/8076c84b375d4e8583bac5f9031222f7H3000W3000_464_464.jpg)
Ajah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Got like 16 missed calls from my OGs
I been dey for party and I hold drinks
My eyes been don dirty cos I no see
And one kele dey my lap
She no wan stop
But deep inside my mind
Make she no stop
She put my hand for waist
So I comport
I no fit commot
For this
Place wey I dey
Where the colo
And the booze dem dey
Omo we dey for Ajah o
Jah jah jah jah jah jah
Omo the party don start
Omo the party don start
Omo we dey for Ajah o
Jah jah jah jah jah jah
Omo the party the don start
(Mmm yeah)
Omo the party don start ooo
(Mmmm yeah)
Omo we dey for Ajah o
Jaiye jaiye lo
(Jaiyee ehh)
Jaiye jaiye lo
( jaiyee ehh)
Jaiye jaiye lo
Omo we dey for ajah o
Jaiye jaiye lo
Jaiye jaiye lo
Jaiye jaiye lo
Yeah yeah
No go kill person
I say una no go kill person
So many times
I've been hustling
Money on my mind
No disturbing me
Yeah yeah yeah
Something must to kill person
The way she dey whine like a video vixen
Give me lighter with two Benson
Ahh finesse na my happiness
Omo I no like stress
I no wan vex
Many many things
Wey dey make a man tensed
I dey use this smile
Take dey cover my tears
Eyes don clear
Omo I no need lens
I no like stress
I no wan vex
Many many things
Wey dey make a man tensed
I dey use this smile
Take dey cover my tears
Eyes don clear
Omo I no need lenssss
Ehhhh
Mmmmm
I no need lens I no need lens
I no need lennnsss
Ehhhhh Mmmm
I no need lens I no need lens o
Omo we dey for Ajah o
Jah jah jah jah jah jah
Omo the party don start
Omo the party don start
Omo we dey for Ajah o
Jah jah jah jah jah jah
Omo the party the don start
Omo the party don start ooooo