SNAPCHAT ft. Shino Soundz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Ask about me girl, I no Dey tell no lies
Word lies but numbers don't lie
If dem tell you say I no try
I go chat you up all night
Girl it's disgusting when we ain't talking
Fuck shit! Baby moti Lost it
Omotena no Dey do gra gra
Girl I'm strapped and fully loaded let me disburse it.
Girl you Dey for my WhatsApp oh
Dey for my Snapchat oh
Day & for Nighttime oh
I go call you fast fast
Girl you Dey for my WhatsApp oh
You Dey for my Snapchat oh
Day & for Nighttime oh
I go spend my Last Card
Her waist line, Give me ginger
O n gbemi Traba , Gbemi de be
Biggy Backa wey Dey burst Brian
Her waist line, Give me ginger
O n gbemi Traba , Gbemi de be
Biggy Backa wey Dey burst Brain
Steady I Dey call,
You no Dey pick up,
O je kin ma foh
Say wetin dey sup
Omo oro kilon lo
I'm grinding nonstop
I've been thinking reminiscing lots running through my mind
Running through my mind
So many sleepless night. I've been steady on my grind
steady on my grind
Girl you dey for my WhatsApp oh
You dey for My Snapchat oh
She be tripping for my lifestyle oh
I been cruising in a nice ride oh
You dey for my WhatsApp oh
Dey for My Snapchat oh
She be tripping for my lifestyle oh
I been cruising in a nice ride oh
Ask about me girl, I no Dey tell no lies
Word lies but numbers don't lie
If dem tell you say I no try
I go chat you up all night
Girl it's disgusting when we ain't talking
Fuck shit! Baby moti Lost it
Omotena no Dey do gra gra
Girl I'm strapped and fully loaded let me disburse it.
Girl you Dey for my WhatsApp oh
Dey for my Snapchat oh
Day & by Nighttime oh
I go call you fast fast
Girl you Dey for my WhatsApp oh
You Dey for my Snapchat oh
Day & and by Nighttime oh
I go call you fast fast
Her waist line, Give me ginger
Gbemi Traba , Gbemi Travel
Biggy Backa wey Dey burst Brian
Her waist line, Give me ginger
Gbemi Traba , Gbemi Travel
Biggy Backa wey Dey burst Brain