Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Sometimes you go see me you go figa I be lazy

But eno be say I lazy

Ebi sapka wey dey kee me on a daily

As you dey see me I no chop fitti nra akyi

Life no be joki

If ebi joke den I swear eno be funny

Sometimes I wonder why I dey suffer so bad oo I dey try today, and tomorrow

Waiting for my time oooouuuuu

The things I dey dey do in the night, see I can't tell oo

No joy oo

But I dey stay strong

I Dey wait for my time


Mbaa eno dey bother me

Konkonsaa eno dey bother me

Ma me sikaa that be my energy

Aaahh sikaa

Edey give me melody

Eeii

Mbaa eno dey bother me

Konkonsaa eno dey bother me

Ma me sikaa that be my energy

Aaahh sikaa

Edey give me melody


Sika sika aboa sika

Sika sika Aboa sika

Sika sika aboa sika

Sika sika aboa sika


Sika sika aboa sika

Sika sika Aboa sika

Sika sika aboa sika eeiii

Sika sika aboa sika


Aahh aahh aahhh


Omo the things I Dey do for money

Edey kill me for soul body

I no go talk cos my tears no go gree

Eno go gree

My mommie

She for chop and that shit no funny

Got me working all day like machine

Cerelac I for buy for pikin


Sakpa wey killi me so

Sakpa edey kpai me oo

And I no fit breathe oo

Poverty Dey choki me oo


Sakpa wey killi me so

Sakpa edey kpai me oo

And I no fit breathe oo

Poverty Dey choki me oo


Aaarrh

Mbaa eno dey bother me

Konkonsaa eno dey bother me

Ma me sikaa that be my energy

Aaahh sikaa

Edey give me melody

Eeii

Mbaa eno dey bother me

Konkonsaa eno dey bother me

Ma me sikaa that be my energy

Aaahh sikaa

Edey give me melody


Sika sika aboa sika

Sika sika Aboa sika

Sika sika aboa sika

Sika sika aboa sika


Sika sika aboa sika

Sika sika Aboa sika

Sika sika aboa sika eeiii

Sika sika aboa sika


Aahh aahh aahhh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status