![WOKE](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/13/21d06e034ce64a8d8ae5b5763469f657H3000W3000_464_464.jpg)
WOKE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Oddity
High spirit
Everyday
I stay woke this hustle no go be in vain
E no go be in vain
So don't play me
I keep grinding pushing hard to make it rain
People be hating
When you come through then go back slide them go betray you
Me I must to make am
I go live life I go chop life
I no go fake am
I no go fake am ahhm
Guess wetin I want make we prove
I'm too fine
I'm the price
My hustle go pay
Na my body sexy pass
I get God
He love me
So your opinion no matter
My struggles no go tey
Na why I dey dance uuu look me well
Guess wetin I want make we prove
I'm too fine
I'm the price
My hustle go pay
Na my body sexy pass
I get God
He love me
So your opinion no matter
My struggles no go tey
Na why I they dance uuu look me well
I go dey I go dey dey dey dey
Big time I go flex gbemi dey be
No time to dull oluwa dey here
Big bag big show money dey here
Okpo ooo
Na money wey dey turn me on
Any place were e dey na there me I go to
Drip on drip
When I pull up in my moto
Doing big things them want snap me photo
Them go hear my name
When then see me them want turn my friend
Cos oluwa don give me grace
Now them want follow me run my raise ehhhii
Owo ni ko ko bi the koko
Na my matter for the matter na e cost the go slow
It's plenty ghunnn
It's plenty ghunnn
Guess wetin I want make we prove
I'm too fine
I'm the price
My hustle go pay
Na my body sexy pass
I get God
He love me
So your opinion no matter
My struggles no go tey
Na why I they dance uuu look me well
Everyday
I stay woke this hustle no go be in vain
E no go be in vain
So don't play me
I keep grinding pushing hard to make it rain