Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2025

Lyrics

Lagos Vibes - WizKid

...

Overview

Listen

Artists

Lyrics

I know, Saythe things you dey do no pay

Say you dey play with a guy like me my girl it no pay

ouuhh

I know say you go make a guy kpai one day

I know say if i know leave you i swear i fit kpai today

—————————————————

Oh baby baby baby

Baby baby

Oh my baby baby ooooh

Baby baby

Say I'm calling you

Everyday i'm calling you

Say i dey wait for you

I go see you through eehh

Oh girl i wanna feel your vibes

Uh ehi

Say baby make we dey together

Close never far away eh

Oh girl i wanna feel your vibes

Uh ehi

Oh girl i wanna see you through

Girl make we dey together ooo

Eh!!

—————————————————

Oh baby baby baby

You make my temperature rise

Oh baby baby baby

Say when you leave my battery kpai

Oh my lady lady

I wanna feel all your loving all night

Oh baby baby

Say when you no move say man no fit move

Oh my girl i wanna feel your vibes

Tell me wetin dey your mind

Oh my girl i wanna hold your side

Make i hold you down me and you you you

Girl abegi free your mind

Girl abeg change your mind

Baby make i dey with you

Baby girl i wanna dey with you oouuhhh

—————————————————

Oh baby baby baby

Baby baby

Oh my baby baby ooooh

Baby baby

Say I'm calling you

Everyday i'm calling you

Say i dey wait for you

I go see you through eehh

Oh girl i wanna feel your vibes

Uh ehi

Say baby make we dey together

Close never far away eh

Oh girl i wanna feel your vibes

Uh ehi

Oh girl i wanna see you through

Girl make we dey together ooo

Eh!! Eh eh!!!

More Lyrics from WizKid Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status