Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Dey kampe, me I dey kampe

Every other day me I dey kampe

Wa you saying me I dey kampe

Every other day I dey run my race


Ekelebe no come my way

Bad energy oya stay faraway

Only good vibes wey dey come my way

All I want is money my way


Make dem no whine me at all

For this street is money all I want

Make dem no play me at all

For this street all I want is the bag I know


And I'm not playing no games with you

You must pay my money today

I'm not playing no games with you

You gats pay my money today


All I want is the money

All I want is the money

Make dem gimme the bag

Yea yea


Oya gimme the bag yea eh eh

Oya gimme the bag yea yea

Make dem gimme the bag yea yeah

Oh my oh my bag yea yea

Oya gimme the bag yea yea yea


Make dem gimme the bag

Mans been grinding for the kpa

You no fit question God design

And I get this right from the source yea


I no go Jonzi my self at all

Me I Dey grind till the money go long

I no go Jonzi my self at all

Me I Dey grind till the money go long yea

So so


Make dem no whine me at all

For this street is money all I want

Make dem no play me at all

For this street all I want is the bag I know


And I'm not playing no games with you

You must pay my money today

I'm not playing no games with you

You gats pay my money today


All I want is the money

All I want is the money

Make dem gimme the bag

Yea yea


Oya gimme the bag yea eh eh

Oya gimme the bag yea yea

Make dem gimme the bag yea yeah

Oh my oh my bag yea yea

Oya gimme the bag yea yea yea


Moti gbowo mi today

Gbowo yen today

Mo ma gbowo mi today

Gbowo yen today

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status