Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Ifitumi ifiti odoba no oh

Tónó janéh

All the issue wey you get

All the wahala for your head oh

Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh


Ifitumi ifiti odoba no oh

Tónó janéh

All the issue wey you get

All the wahala for your head oh

Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh


If e too hot for mouth attai tono jane

No carry shit play if e heavy you tono jane

And if you say I no dey hot alaye farabale

Madoma ane chanen ehomanemu etonotane

Shizle no sabi under deliver gwabagwane

I be versace them be okrika gbama jane

If you carry lamba for body liya tono jane

Uji moma ajuwedo etarewun kitono tane

Anwe lord anwe lord

Give me long live, money manyi comfort

Wey go make even my enemies to show me love

Cause the blessings wey you shower me na double double

Double double

Anwe lord anwe lord

Give me long live, money manyi comfort

Wey go make even my enemies to show me love

Cause the blessings wey you shower me na double double

Na double double


Ifitumi ifiti odoba no oh

Tónó janéh

All the issue wey you get

All the wahala for your head oh

Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh


Ifitumi ifiti odoba no oh

Tónó janéh

All the issue wey you get

All the wahala for your head oh

Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh


See I know

Say dem know

So many things don go below

Say hello

I'm on a low

Standing so tall on my 10 toes yeah

Iléyi shuńyi wa ishe no oh

Énólawé ańya no

Eńyini shush akpónabyé oh

Énólawé ańya no


If the load too heavy omo rogwu gwane

Kwona amanyanyi inacha kumajo jachukwale

Because say na only you sabi load wey you carry

Enekadukpa chenidadai omaye rokwu gwane

Anwe lord anwe lord

Give me long live, money manyi comfort

Wey go make even my enemies to show me love

Cause the blessings wey you shower me na double double

Double double


Ifitumi ifiti odoba no oh

Tónó janéh

All the issue wey you get

All the wahala for your head oh

Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Ishéka shómé uwé jé

You never pay money for rent

Ómaye Tónó janéh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status