
Funds On Funds Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2024
Lyrics
Pull up pluto way
Mamas dey pay
Many many currency dey wey we troway
Zero hour we matt bomb
Our money long
We dey pull on the benz dey com
All my squad dem funds
Funds on funds
Elon enter the club we ball
Your girl dey pick money dey fall
Later I go mount am raw
Na help I dey I no break da law
Elon burst no panic secure d kpa
Na funds on funds
Benin boys focus make we Secure the kpa
Na funds on funds
Mami wata secure the kpa
Na funds on funds
Agbogidi secure d kpa
Na funds on funds
On a low funds dey the account
You no fit know the real amount
We dey ball for baha mas
U too small to de my class