I.N.S (I NO SMALL) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2025
Lyrics
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL
ENU PO ENU PO
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL
ENU PO ENU PO
EKE WEY CARRY ME LAST NIGHT DON TURN MY BOY
THAT IS ON GOD
SHIMA WEY LEAVE LAST TIME STILL WANT TO TO DEY COME
BUT THAT IS MY TURN
COS I NO DEY FOLD AND KAKO & WE NO GO JAM AGBAKO
SHINGBAIN NO DEY BUT I STILL GUIDE O
AT ALL AT ALL NA IM BAD O
YOU FIT DEY RUN MAKE YOU NO FAST O
NA TURN BY TURN ME I COME FIRST O
I CONFESS O!!!
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL
ENU PO ENU PO
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
ME SEF I NO SMALL
ME SEF I NO SMALL O
SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL
ENU PO ENU PO
HOOMING