Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2025

Lyrics

Abudulahi - MG Pablo

...

I see so many young niggas out there with dreams

Dreams of getting that paper dreams of traveling round the world

Dreams of being a billionaire

Mehn that shit ain’t wrong tho

But never do that shit the wrong way mehn

Do that shit the right way

Do that shit legitimately..

You know what i mean

Abdullahi tell me why - why you had to go…

I still remember promises you made to mama years ago

AbdullahI na my guy - nigga wey dey calm…

He be cooler than an ice mehn - this nigga no get qualms…

Abudulahi no get time - but he dey like some watches…

Financially he fit red but steady e dy eye those Porsches…

When he dy the dark na allah dey shine he torches…

Started on the right foot - nah he never needed clutches…

Abdullahi na from the street - you suppose know how e dey be…

Mumsy Dey work for gov - most times dem find am hard to eat…

Abdulahi the only son - and he get like 3 sis…

He don drop out from school - since through primary 6,

Abdulahi too dey smart and he loyal as he be…

So one egbon for area don dey chuck am with the pin…

Don dey send am all the kpo - don dey send am all the trees…

I no believe my eyes first time I see am smoking trees…

Abdulahi still too young - all of us dey like 14…

But he no dy sleep for house - dem no dey see am for like weeks..

The last time i see am he say he go try to change…

But e no Dey let am do cause egbon dey give am change…

I know say you gats survive - even me i no fit feed you…

But no put your hand - for anything wey go kill you..

He tell me say Gvdafi calm down- you too dey bother…

If I dull like you dey tell me - who go come dey feed my mother…

Shortly e never too tey Abdulahi don dey push…

Every kind of drugs - plus e don still enter bush..

He tell me make i follow up - he say i too dey goof…

Say the goal na to stack the papers till e break the roof…

My nigga don be druggie now he dey do ice and coke…

He said i rather rich and die young than living long and broke…

As he dey clear me how e be - i swear my eyes dey soak…

Cause this nigga be like bro to me - and i love am no be joke…

I still remember when he tell say dem kill one of he guy…

I saw his heart gettin cold - i see the fears up in his eyes…

He say i for don craze if no be say me i dey high…

He say like 5 niggas must drop for him niggas when dem kpie…

Gang life na him family - and drugs be his escape…

Every night he dy stay awake - dey think about he fate…

Him mumsy don notice for long - every night na she dey pray…

But evil wey he do for night must catch up by the day…

One faithful night like that - we dey our bed dey sleep…

When we heard several gunshots - bullets dey rain for our zinc…

We think say na armed robbers - so we hurry call police…

But dem no agree to come - dem put the line for busy…

I almost die from fear that night - non of us fit sleep…

The thing affect so deep - now i get PTSD

Straight i go down on my kneels - pray the lord my soul to keep…

I look my mumsy for her eyes - i observe say she dey weep…

Day break everywhere calm - some people gather down the street…

For my mind na Wetin sup last night dem Dey reason for real…

Now i say make reach there - so i go know what’s up the deal…

As i dey get close - who i see na nurudeen..

Na him come chuck me the pin say my nigga man don go…

As i step further - i see my nigga man for cold blood…

E pain me reach my bone when i see him mumsy Dey groan…

Plus him 3 sis dem dey cry without control

Abudulahi why you go

Mehn it’s so fucked up bro it’s so fucked up for real mehn I can’t lie

Abudulahi why you go like this

Mehn i understand that the street ain’t easy

You know what I mean

But why can’t we just be a normal kid

You know what I mean

Why can’t these young niggas just be a normal kid

Strive to go to school eh

And make a decent living for themselves and help the family

BE of a positive impact to the society you know what I mean?

Don’t do drugs my nigga!

Don’t do gangs

Don’t do guns eh

Chase that paper legitimately you know what I mean

Stay of crime stay of the streets

LIVE!!!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status