Dollar Sign Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Turn up
We go turn up
As the money dey run-up
We go turn up
Normal
We go run am
Anywhere wey they want mey the money come dey na there we dey show up
You go understand
Shey
You go understand
Wetin I dey find
Money on my mind
Call the azaman
Say
Where the dollar sign
Wetin we dey find
Money on my mind
We dey make everyday be like summer
Everyday be like summer
We no dey look enemies for corner
We dey run am
On a Monday
To the Friday
Early broad daylight
We dey run am
We dey make everyday be like summer
We dey run am
Raba
Shey na raba
Na in make you dey reason me anyhow like say I be barman
When I go higher
Like oluwa burna
E go dey sweet you die and we gonna do all the things you like
You go understand
Shey
You go understand
Wetin I dey find
Money on my mind
Call the azaman
Say
Where the dollar sign
Wetin we dey find
Money on my mind
We dey make everyday be like summer
Everyday be like summer
We no dey look enemies for corner
We dey run am
On a Monday
To the Friday
Early broad daylight
We dey run am
We dey make everyday be like summer
We dey run am