Wahala Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Young major Jagaban
Shine your eye X2
Oya na X2
Gbass Gboss X2
Aye
See this smallie
Wey I meet for one junction
Babe too fly
No destination
Other babes dem still dey learn work
Small waist
Big bum bum
As pastor must to get collection
Haters must to chop machine gun
This wifi must to get connection
This your problem must to cause commotion
Wahala X4
Gbass Gboss X2
Wahala X4
Wahala X4
See this smallie wey I meet for one junction
Babe too fly
No destination
Other babes dem still dey learn work
Small waist
Big bum bum
As pastor must to get collection
Haters must to chop machine gun
This wifi must to get connection
This your problem must to cause commotion
Wahala X4
Gbass Gboss X2
Wahala X4
Wahala X4
Whine your waist
Tsile Tsile whine your waist
I want to taste
No delay
Where are you going my lover
I must to come your place (Shine your eye X2)
Whether na keke or okada baby I'm on my way (Skrrttt)
Aye
See this smallie
Wey I meet for one junction
Babe too fly
No destination
Other babes dem still dey learn work
Small waist
Big bum bum
As pastor must to get collection
Haters must to chop machine gun
This wifi must to get connection
This your problem must to cause commotion
Wahala X4
Gbass Gboss X2
Wahala X4
Wahala X4
See this smallie wey I meet for one junction
Babe too fly
No destination
Other babes dem still dey learn work
Small waist
Big bum bum
As pastor must to get collection
Haters must to chop machine gun
This wifi must to get connection
This your problem must to cause commotion
Wahala X4
Gbass Gboss X2
Wahala X4
Wahala X4