Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2025

Lyrics

S Kelle

Hmmmm

Yeah

Its been a long time coming since I left my city

I No even tell my mummy say me Dey go Lagos go hustle

And After two years gone I got a call from my paddi

He tell me say your mama don Dey cry she want to hear from you.

She tell me come back home come back

Say my pikin no Dey rush life o rush life

Which kind money you Dey go find wey you never find

Mehn Abegi make you come back mehn you don you try you don try.

My eye tire for the matter wey I see so,

My life na music but na money be the disco

Before you make am you know say life nobi beans o

I don dey even fear to dey sleep o

I tire for the matter wey I see so

My life na music but money go be the disco

Before you make am you know say life nobi beans o

Im sorry mama I no fit stop to dey sing o


So if you help me see my mama Make you tell am say

Don't you worry I go make am


I no Dey worry I Dey work hard


If you help me see my mama Make you tell am say

Don't you worry I go make am


Mama make you no Dey worry I Dey fast and pray


Nothing I never see for this life o

The more you grow the more you grow wise o

Na only one step wey go change life o

So many smile you see they are not nice o

Family on my head, the money on my mind

My life nobi Willie Willie I for change my style

I still Dey cast and bind

I still dey on my grind

so when the blessing don Dey pass e no go pass me by


My eye tire for the matter wey I see so,

My life na music but na money be the disco

Before you make am you know say life nobi beans o

I don dey even fear to dey sleep

I tire for the matter wey I see so

my life na music but money go be the disco

Before you make am you know say life nobi beans o

Im sorry mama I no fit stop to dey sing


So if you help me see my mama Make you tell am say

Don't you worry I go make am


I no Dey worry I Dey work hard

If you help me see my mama Make you tell am say

Don't you worry I go make am

Mama make you no Dey worry I Dey fast and pray


So if you help me see my mama. Make you tell am say

Don't you worry I go make am


I no Dey worry I Dey work hard

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status