
Towobade (Remastered) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
flames!!, ma jaiye ori me o o towobadex2
Say me pull up from the zanga
Zanga
And me too loud pass e banga
Say me too dull like a maga
Maga
But they end up being my maga
Cuz we dey smokey d poly
Poly
Dem dey think say we no get life
Wetin d boy be dey facing at 15
No be mate of person 40
Pre hook:i dey tell life
I dey tell life
Make e calm down
Make e calm down
Everybody loma mon towo bade
Ma jaiye dubai , jaiye ori me towo bade
Ma jaiye paris jaiye berlin towo bade
You go know this life o pe me ji o towo bade
Ma jaiye ori me o o towobade
Ma jaiye ori me o o towobade
Pastor say money na sin but e no like poverty
Leave who Chase vanity Na my big cup of tea
Aye mo wa je eh, me o wa bawon mon oshi o
Make nobody stress me me , eyin esha ma wo me
Bigi bigi dreams me i get am
Bigi bigi money for my aza
Bigi big moto for my compound
Living of a king which i am
For the big dream man gatz wake up
Bigi bigi money i gotta chase am
Bigi bigi moto i gotta acquire
Living life a star which i am