BORN POOR Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
BORN POOR - DA GA
...
I was born poor not my fault
But if I die poor na my fault
I they lowkey cause I know they talk
You say you be my brother but you know they give me job O!
Shayooo! Shayo fe pami
Awon ti won lowo lo mań mu pami.
Money bounce back is not meant for me
And that’s why you see me chasing this money.
Baby ma lo fami ni irungbon
Mummy don call like 30 missed calls
Me I pray for Good life and make I live long
Me I want to make this money not making you Love
Baby Ma lo fami ni irungbon
Mummy don call like 30 missed calls
Me I pray for Good life and make I live long
Me I want to make this money not making you Love
Second verse:
My mummy say make I no su ra ra ra
Say if I no hustle i fit go sungbalaja
I call on God and I go harder now
If situation hard ama fa Canada.
Many many things wey my eyes don see
They bounce me for their own Praty
I they chop Oil rice with No Maggie
We they buy credit for mama Lati
I see rede rede
I see Yama Yama
Situation wey go make man carry Kala
I’m a real big stepper
Real hustler
Men don’t cry we they bomb through all night
————————