![PRESSURE ft. Ryval](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/24/664b3cdcaf4a43428fb4f55a775744eaH3000W3000_464_464.jpg)
PRESSURE ft. Ryval Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
How far Dubem
How far na my bro
I just wan let you know say you dey grind
You dey hustle and I dey see everything wey you dey do.
I just know say pesin no dey stay one place
I believe in your hustle bro
No yawa na
I hear you
We go jam dem for front
Eze Igba
Everything I dey reason for my head o
Everything I dey reason for my head o
E fit cause bad man pressure
E fit cause high blood pressure
I dey hustle for my daily bread
For mummy
I go make sure say she drive the benz o
E fit cause high blood pressure
E fit cause bad man pressure
Oweeee
I put my hopes on jah
And I no fit lose my guard
'Cause family dey wait for yard
Wait for the guy
Oweeee
I put my hopes on jah
And I no fit lose my guard
'Cause family dey wait for yard
Wait for the guy
Omo the problems wey me I dey see
E don tey the pressure plenty (aiiyy)
And I no mind anything wey dem be (aiiyy)
Because e don tey dem be dey match my steeze aiiyy
For this street I dey ball like Ronaldo
Dey move like Bernardo
Like Fernando
Omo adim bad o
Nobody fit to touch my minando
For this street I dey ball like Ronaldo
Dey move like Bernardo
Like Fernando
Omo adim bad o
Nobody fit to touch my minando
So back in the street I dey hustle for the kpa
Drinking my Hennessy and smoking on the sha
Cuz I no mind what anybody say
I dey grind I dey my lane
Chineke m oo
Imana Ebelebe egbuo oo
Me I no wan sell my soul for money
Me I just dey hustle my goals for mummy
(goals for mummy)
Oweeee
I put my hopes on jah
And I no fit loose my guard
'Cause family dey wait for yard
Wait for the guy
Oweeee
I put my hopes on jah
And I no fit loose my guard
'Cause family dey wait for yard
Wait for the guy
Omo the problems wey me i dey see
E don tey the pressure plenty (aiiyy)
And I no mind anything wey dem be
(Cause I no mind ooo)
Because e don tey dem be dey match my steeze aiiyy
For this street I dey ball like Ronaldo
Dey move like Bernardo
Like Fernando
Omo adim bad o
Nobody fit to touch my minando