![TRY](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/24/ade5d8edb4564f0a87bccc7c3b6bc5d5H3000W3000_464_464.jpg)
TRY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Orile
Orile
Anthony
Mary land
100 naira Eko
Eko
Island Eko
Mo le se bayi
Mo le shako bayi
Tin ba wo le
Tin ba wo le o
Tin ba wo le o
Mo le den ge bai
Mo le den ge bai
Tin ba wo le o
Tin ba wo le o
Kolawole
Ajanaku
Mo ja won laya
Mo fo won le pon
Mo le won segan
E ran won ni ewan
E ran won mo aso
E ran won leran
Won gbe
Won daran
Mo ti mu Odaran
Mo ti mu Odaran
As dem gather deh hate
I dey make my pay
Ote deh play
Una de gather deh deh hate person wey de try
Why you de envy your nigga
My guy you no try
You carry your padi for belle like you chop meat pie
Remember say you go shit am later my guy you no try
No de no fuck up
Supporty success
Yes o le wese
People do sciences
But hear your conscience
You no go kose
Jo rora gbe
Oni ja bo le
No de no fuck up
Supporty success
Yes o le wese
People do sciences
But hear your conscience
You no go kose
Jo rora gbe
Oni ja bo le
I no deh do oso free
I deh sing Bogobiri
Them de dance Poco lee
E deh in toto lee
Joromi Joromi
Put am for Disco like these
No go injure me
No no poison liquor me
I no sabi do gossip
Alabosi
All these Onye oshi
Alabosi
Una de gather deh hate person wey de try
Why you de envy your nigga
My guy you no try
You carry your padi for belle like you chop meat pie
Remember say you go shit am later my guy you no try
Una de gather deh hate person wey de try
Why why you de envy your nigga
My guy you no try
You you carry your padi for belle like you chop meat pie
Just because you wan shit am later my guy you no try
Una de gather deh hate person wey de try
Why you de envy your nigga
My guy you no try
You carry your padi for belle like you chop meat pie
Remember say you go shit am later my guy you no try
I no deh do osofi
I deh sing Gbobiri
Them de dance Poco lee
De deh in toto lee
Joromi Joromi
Put am for Disco like these
No go injure me
No no poison liquor me
I no sabii do gossip
Alabosi
All these Oyne oshi
Alabosi