Only Fans Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Your man be Dey loose guard e Dey bone face
What's your onlyfans make I go pay
She say she go bend down for the bonestraight
I no Dey like talk make we bone case
Me I don high since two:44
Awa tun wa to ti wa to ti lo
Who be those ones wey dey gas wey dey swell
One cassami six boys
Rubbish
Gbesan
Oya wa sho fe gbesan
Where you Dey when I Dey gbawe tale tasan
Werey to ba gara wa ma foriwonsan
Maforiwonsan
Bere lowo sesan
These days we pull up in a Benz no be lexo
O de mo pe ijebu lo ma nipe eweso
No make me do like I be boze I Dey crase o
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
I'm rocking Louis Vuitton
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan
Won ma kigbe si olorun
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan
Dem don dey know what's up
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
I dey observe all the things
Wey you talk when I dey for room
When I con commot for room
They start dey talk Dem wan switch my mood
Since I don dey smoke Igbo
I don dey suspect your funny ways
You don dey loose guard in many ways
Dem wan dey gaslight me for the case
Fuck we pay we no pay
Wizzle pass me that Jay
Wetin concern me with monkey shoot bed hin mama fly
Ehn hin mama fly ehh ehh
Dem think say we shame we no shame
If e no pay I no game
Ehn Efrebor
Omo tell dem say they go wound o
If you put body you go wound o
Cana put me for the mood o
This one no be chais e be real o
Wiggle and bounce to the beat o
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
I'm rocking Louis Vuitton
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan
Won ma kigbe si olorun
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan
Dem don dey know what's up
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan
Moti Gboriwonsan Moti Gboriwonsan