Angry Bird Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Angry Bird - WINOSE
...
....
Winose vibe
....
Support me now as I dey as I no coming
Then when I blow I will remember that you got me
I can't give up
I dey try and you know it
Fulfill the promises I made to my daddy
Make dem no spoil all the plans Mio Kan ju
See all the things we've prayed for kama sanku
Facing all this thing facing shit will like struggles
I dey hope on jas make everything later soft too
Make dem no take us away wey we go turn to afay
Me I dey face one or two Mio Se farawe
No vex my Niga say I no dress like you
Nah you Sabi How your income dey come for you
The journey long I dey run am on a steady
And I hope say GOd no forget me
I dey pray on a daily
Omo me self dey try oh lord jor mase gbagbe mi
Crown all my struggles with your grace and your blessings
Some are born with silver spoon
While some are with plastic spoon
Life no balance some people depends on party food
Sebi dem talk say love is sweet and love is blind
But why kele go Japa if dem see say we no guide now
Bope boya we go see say love nah Cancer
Some people con heal
While some will never recover
Two bottles of andrain make I use am just dey chill
Eleven balls of kanana nah him be some people pills now
But why so many questions that I left unanswered
Why doesn't rich have to cry when money dey for aza
Why the less privileged can't even tell like a master
Why doesn't single people have to live so much longer
But why so many questions that I left unanswered
why doesn't rich have to cry when money dey for aza
Why the less privileged can't even tell like a master
Why doesn't single people have to live so much longer
Carry the whole advice people send am for my opay
No be everybody wey dey smile nah e dey okay
If I tell you how I feel I know you go use me laugh
No be every smile dey real bro some dey fake am
Just pushing speed release myself from fake life
Any sayo wey pass my power I no dey take am
Don be the head and not the tail shey you mean am
If you no put in hard work bro you go suffer
Facing all my demons lion pelu anaconda
Omo life no be movie we hustle for the rabber
Checking go dey normal friends go show pattern
Dem go back bite you start to reason your matter
But why so many questions that I left unanswered
Why doesn't rich have to cry when money dey for aza
Why the less privileged can't tell like a master
Why doesn't single people have to live so much longer
But why so many questions that I left unanswered
Why doesn't rich have to cry when money dey for aza
Why the less privileged can't tell a master
Why doesn't single people have to live so much longer
Carry the whole advice make you send am for my opay
No be everybody wey dey smile nah e dey okay
If I tell you how I feel I know you go use me laugh
No be every smile real bro some dey fake am
just pushing speed release my self from fake life
Any shayo wey pass my power I no dey take am
Don be the head and not tail
Shey you mean am
If you no put in hard work bro you go suffer
.....