Pack am Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
All the blessings wey dey download
Money Money E dey overload
I dey dance E dey come oo
Dance the one wey you go low
See money wey I never see
This money wey I chop plenty
All I do I just dey pack am
I just dey pack am
Just dey pack am (×4)
And I spend am (x4)
Just dey pack am (×4)
And I spend am (x4)
I spend my dollars in an LA mall
Thought I'll go broke did a little haul
Two days crises enough to be crying
Made a song of how I'm feeling
People watch I'm making money
Post on tiktok I'm making money
Dance to it I'm making money
Listen to it I'm making money
Comeback like thunder oo
Sweet life, they wonder oo
Better life I get am
Blessing I pack am
Good things I pack am
God's love I pack am
Everybody just dey wonder
E choke dem dey collect am, dem dey collect am
Dem dey collect am x4
As I dey pack am x4
Dem dey collect am x4
As I dey pack am x4
Choo, choo choo choo
To the right, then move move move
Ikhanda lami
Ubhoku bam
Wesi khumba Ah Ah Ah
Just dey pack am (×4)
And I spend am (x4)
Just dey pack am (×4)
And I spend am (x4)