![Confession ft. Jhizzy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/18/3dab4487f38d4f6c8ea74ffb57bfb1bdH3000W3000_464_464.jpg)
Confession ft. Jhizzy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Confession
Have been want so many gal
Big bo ley
Top shoddy
But this one I can't lie she too nice
Ne na tea ne lifestyle
A whole fvck boy losing my powers
Can think of anything just
My princess
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
Abi Bad o
Bad o
Bad o
A Bad o
Bad o
Bad o
Is sometimes abi bad o
Bad o
Bad o
Bad o
Abi Bad o
Bad o
Bad o
Bad o
Shoddy the love a gah for you yeah
Jealous people dey around yeah
Ey yeah
Abi human ano be God sey
Adey sin yeah
So make you never listen to
What dem say yeah
Gal I dun wanna leave
I dun wanna lose you
If you go see my heart you know
The love I gah for you
So let show dem gal
Let show dem yeah
Let show dem Ey yeah
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
Abi Bad o
Bad o
Bad o
A Bad o
Bad o
Bad o
Is sometimes abi bad o
Bad o
Bad o
Bad o
Abi Bad o
Bad o
Bad o
Bad o
Gal you dey blow ma mind
So ago fight for your love
Gal ago dance with you
Whether rain or shine yeah
Gal ago dance with you
Ago treat you like a queen
We fly to Dubai
Ago treat you like a queen
Killi killi killi
Me ano go lie gal when
You dey ma side
Adey feel alright when things fall Apart still you dey ma side when Things dey alright come
Give me five (5) yeah
If you leave me ago smoke ganja
Your love in me adey pass Fanta
Make some price make
We call the pastor
Any man try na disaster yeah
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
This be ma confession
This be ma confession oo
Abi Bad o
Bad o
Bad o
A Bad o
Bad o
Bad o
Is sometimes abi bad o
Bad o
Bad o
Bad o
Abi Bad o
Bad o
Bad o
Bad o