![To Believe In God](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/0D/rBEeM1f85DiAACmqAACoNI0YirQ711.jpg)
To Believe In God Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Thank for this god oh
Wey dey forgive and forget
If you offend human being
If dem forgive you
Na waye
Thank for this god oh
Wey dey forgive and forget
If you offend man made god oh
Your name na pele
Thank for this god oh
Wey dey forgive and forget
If you offend human being
If dem forgive you
Na waye
Thank for this god oh
Wey dey forgive and forget
If you offend human being oh
Your name na pele
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
I don taya for this oh
So tey I come being dey
Frustrate oh
Come make me remember
When I still dey for village
And for my front eh
I go still dey meditate
I go focus my eyes straight
And I go see so many snake
Snake dem look straight
Dem no dey waka straight
Na im make me
I dey always dey look my faith
I won believe in god
So I go get his company
Anywhere I go
Omo I no go dey afraid
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
So my son
My son
My son
My son
If you keep my command
Wey I give you today
Ye
Ye
Ye
You will rule like a king
So my son
My son
My son
My son
If you keep my command
Wey I give you today
Ye
Ye
Ye
You will rule like a king
Let not my command
Wipe away from your face
Because if it wipe away
Is the lead to destruction
Tie them like a chain
On your neck
Tie them like a rope
On your neck oh
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
Eh eh
Yester night
Yes I dey for dream oh
See so many ant
Wey dey won come rush me
Rush me
Inside the sleep oritse femi
I no soji
I no soji
Ewo ths ant dem begin
Dey rush me
See so many people
Tanda for there
Them dey look me
Them dey look me
Them no give me hand
Instead of them to help me
So I call upon the lord
My lord oh
So why can’t you tell me
The meaning of my dream
He said to me my son oh
This na your hunters
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
To believe in god
You must to be a
Strong man of god
Want to eat with the devil
One day you go perish
In the devilish world
Strong man of god
Strong man of god
Strong man of god
Strong man of god
Yea blessed to all one
That believe in god
Because the lord
Will always be with you
Yea man
This na one of the bad boy
Entertainer
Oritse femi
About the dance all
Again you know
Yea respect you
My brother uza obario
Alanta tonero
Walaeh
I dey feel you joo
I dey
Idey
I dey feel like sey
You be shenkes
Well my g sunrise
Pick up yourself man
Oritse love you to the max
You know
Emesia music
Eh eh
Eh eh
Pakam
Pakam