Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

No Be Dem


Wo wo huuu

Jyde with d va va vybez

Ye ye


No be dem

No be dem

Create the Oceans

No be dem

No be dem

Go take my portion

No be dem

No be dem

Go slow my motion

No be dem

No be dem

Go kill my emotion


No be dem

No be dem

Create the Oceans

No be dem

No be dem

Go take my portion

No be dem

No be dem

Go slow my motion

No be dem

No be dem

Go kill my emotion


Oga Ade o, Oga Ade

E wo Ibi ta ba de o

When hunger dey o, hunger dey

I swear nobody dey o

But I no loose guard

I just dey call on God

Mummy don go

I still dey here

I still dey call on God

Bamise eh eh eh eh

Ma je ki aiye ri mi mu

Kin ma pariwo ye ye ye

Tin ba ri owo ko ori ma wu

Jumanji roll the dice

Inu ma jin

My guy be wise

I no dey calculate my G

Me I just dey calcu fast, yeah


Ti owo ba ti de

Ti owo ba, Ti owo ba ti de

Ma ko ko Rale, Ma ko ko

Ma ko ko Rale

Make I leave trenches

Make I leave, make I leave trenches

Buy like two benzes, Buy like two

Buy like two benzes


Ti owo ba ti de

Ti owo ba, Ti owo ba ti de

Ma ko ko Rale, Ma ko ko

Ma ko ko Rale

Make I leave trenches

Make I leave, make I leave trenches

Buy like two benzes, Buy like two

Buy like two benzes


No be dem

No be dem

Create the Oceans

No be dem

No be dem

Go take my portion

No be dem

No be dem

Go slow my motion

No be dem

No be dem

Go kill my emotion


No be dem

No be dem

Create the Oceans

No be dem

No be dem

Go take my portion

No be dem

No be dem

Go slow my motion

No be dem

No be dem

Go kill my emotion


Ki lo wa de o

Ki lo wa de o

Why dem come dey hate

Ki lo wa de o

Ki lo wa de o

Dem talk say I come late

Ki lo wa de o

Ki lo wa de o

Dem still dey underrate

Ki lo wa de o

Ki lo wa de o

I no fit estimate

But me I focus because

Me I know say I'm bad

Making music is so cost

But I'm paying the price

Everyday on TikTok

Entertaining my fans

I no dey hear their cheap talk

Just focus on my grind, yeah


Ti owo ba ti de

Ti owo ba, Ti owo ba ti de

Ma ko ko Rale, Ma ko ko

Ma ko ko Rale

Make I leave trenches

Make I leave, make I leave trenches

Buy like two benzes, Buy like two

Buy like two benzes

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status