![Mama Lati ft. Sunrise](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/0D/rBEeM1f85DiAACmqAACoNI0YirQ711.jpg)
Mama Lati ft. Sunrise Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
I don shayo
I don shayo
I don shayo
My eye don close
Wahala baby
Na you go taya
Anything you do me
I no send
I don shoko
I don shoko
I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby
Na you go peme
Anything you do me
I no send oh
I don shayo
I don shayo
I don shayo
My eye don close
Orise femi
I you go peme
Anything dem do me
I no run oh
I don shoko
I don shoko
I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby
Na you go peme
Anything you do me
I no send oh
Oya mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
Mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo oh
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
No no
I no won marry
Come and carry your piking go
Oya lati wey dey stay
For my area
She get kaka like
Jennifer lopez
Lati wey dey stay
For my area
She get kaka like
Shakira shakira
I say lati won’t you
Like to marry me
She say yes of course
I will marry you well well
Lati won’t you marry femi
She say yes of course
I will marry you well well
I carry lati marry am
As my house wife
I no know sey
She be tipical ashawo
Ewo marry am
As my house wife
I no know sey
Lati dey share her pomo eh
Wahala baby oh
Pack make you go
Surutu girl
Pack make you go
Wahala baby oh
Pack make you go
Patapata you too
Dey give me gbege
Oya mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
Mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo oh
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
No no
I no won marry
Come and carry your piking go
Girl wey no take my parent
To be something
How you think sey
That one go fit be my wife
Girl wey no take all my fans
To be something
How you think sey
That one go fit be my wife
I see the girl
You go fit like make I high
Say I see the girl
You go fit like make I pack oh
I see the girl
You go fit like make I high
Say if i see the girl
You go fit like make I pack oh
Wahala girl pack your load
Make you go
Patapata
You go dey give me gbege
Surutu girl pack your load
Make you go
Patapata
You too dey disturb my brain
I don shayo
I don shayo
I don shayo
My eye don close
Wahala baby
Na you go taya
Anything you do me
I no send
I don shoko
I don shoko
I don shoko
Shoko sweet
Surutu baby
Na you go peme
Anything you do me
I no send oh
I don shayo
I don shayo
I don shayo
My eye don close
Orise femi
I you go peme
Anything dem do me
I no run oh
I dey fillare inside the ghetto
I dey shine all my eye
Inside the jungle
I dey fillare inside the ghetto
I dey shine all my eye
Inside the jungle
Papa no know sey
I dey shayo
Mama no know sey
Me I dey shoko
Papa no know sey
I dey shayo
Mama no know sey
Me I dey shoko
Cynderella baby you go taya
I don shoko this time
You go halla
Tommy filler baby
You go peme
I don shoko this time
You go halla
Oya mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
Mama lati oh
Make you hold your lati
Lati too flet
And she dey share her pomo oh
Mama lati oh
Make you hold your lati
I no won marry
Come and carry your pikin go
No no
I no won marry
Come and carry your piking go
Me I need a girl
Shey me I go see one
Fine girl make una
Come to my side
Me I need a girl
Shey me I go see one
Shenkes make una
Come to my side
Aje butter wey mama
Get money well well
Shenkes make una
Come to my side
Aj girls me I love unu
Well well
Surulere girls
Love unu well well
Apapa girls
Me I love unu well well
Ikoyi girls
Me I love unu well well
Ikeja girls
Me I love unu well well
Festac girl
Me I love unu well well
Mushin girls
I love unu well well
Aja girls oh
Ewo
Woyo
Woyo