
Mama Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Feeling in ma Soul Soul
The way she go low
Giving me Auto
Man I can't explain oo
Making me kolo
With this your konto
Baby wey dey make oo
Strong man as quick explode
Ain't playing no games
Ain't playing no games
You know ma way
Say make we dey make we dey
See baby make we gather dey yeah
Make I show you something wey your body go feel alive
Feel alive
Show you the kind of things
Wey you dey miss
Oh yeah she carry back
Biggie bumbum
Looking so soft
Mama tell me what you want
Say she wanna role
Dem man for real yeah
She wanna role
With dem man for real
Oh yeah she carry back
Biggie bumbum
Looking so soft
Mama tell me what you need
Say she needa role
With dem man for real yeah
She wanna role with dem man for real
Oya come mama
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama o
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa o oh
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama o
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa o oh
Yeah yeah yeah yeah
Girl make we tata
Emi ni boss emi ni baddass hmm
Moti dey moti gallant
Say make I
Say make I play you like Cantona
Dribble ur legs like Dinho
Make I shoot ma shot like Ronaldo
Say make I
Say make I hang am like Beckham
We go run am anyhow
Wey you like am
Ain't playing no games
Ain't playing no games
You know ma way
Say make we dey make we dey
See baby make we gather dey yeah
Make I show you something wey your body go feel alive
Feel alive
Show you the kind of things
Wey you dey miss
Oh yeah she carry back
Biggie bumbum
Looking so soft
Mama tell me what you want
Say she wanna role
Dem man for real yeah
She wanna role
With dem man for real
Oh yeah she carry back
Biggie bumbum
Looking so soft
Mama tell me what you need
Say she needa role
With dem man for real yeah
She wanna role with dem man for real
Oya come mama
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama o
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa o oh
Yeah yeah yeah yeah
Oya come mama o
Yeah yeah yeah yeah
Bia edeni Chinasa o oh
Yeah yeah yeah yeah