![Kala Your Mamu](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/0D/rBEeM1f85DiAACmqAACoNI0YirQ711.jpg)
Kala Your Mamu Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Femi see oh
Na
Na
Na
Na Efcc be that
Na nananana
Na invaders oh
Oh boy you dey there
No kain
Oh boy you dey there
No kain
Kala you mamu
Kala you mamu
Kala you mamu
Kala you mamu
Efcc dem dey vex oh
Dem no want make yahoo
Boy dey chop
Dem dey para
Dem dey kill all my padi
Dem wey dem dey wahala
Efcc dem dey vex oh
Dem no want make yahoo
Boy dey chop
Dem dey para
Dem dey kill all my padi
Dem wey dem dey wahala
No mind dem
I say oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oyinbo do computer
But naija boys use am
Dey hammer
Eh eh
Efcc dem dey para
Dem no want make
We drive hummer eh
Mugu don fall oh
But una no want
Make e carry him cross
Sebi mugu don fall oh
But una no want make
E carry him cross
No mind dem
I say oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Again we dey for cyber café
Dey halla our ote
We no know sey
This people dey there dey vex
Dem just try to catch us
And they use us dey chop
Again we dey for cyber café
Dey halla our ote
We no know sey
This people dey there dey vex
Dem dey chop person
To rale rale
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Efcc dem dey vex oh
Dem no want make yahoo
Boy dey chop
Dem dey para
Dem dey kill all my padi
Dem wey dem dey wahala
Dem dey vex oh
Dem no want make yahoo
Boy dey chop
Dem dey para
Dem dey kill all my padi
Dem wey dem dey wahala
No mind dem
I say oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy no le
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oyinbo do computer
But naija boys use am
Dey hammer
Eh eh
Efcc dem dey para
Dem no want make
We drive hummer eh
Mugu don fall oh
But una no want
Make e carry him cross
Sebi mugu don fall oh
But una no want make
E carry him cross
No mind dem
I say oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Oh boy go learn
Kala you mamu
You dey there
Malo ya ote
Yea this is a warning
To all the efcc
So me I tell unu
Make una leave all
The yahoo boys make dem
Dey chop
Because na oyinbo
Na dem do computer
So the yahooze boys
Dey use am dey hammer
Leave am like that
May e be like that
Pakam