![Flog Politicians](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/0D/rBEeM1f85DiAACmqAACoNI0YirQ711.jpg)
Flog Politicians Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Baba fela tell them before oh
Oritsefemi tell again oh
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
Politicians
Politicians
Dem know wetin dem dey find
Before dem enter the place
Dem say do like guy man
Wetin guy man go wak
Na im guy man dey find
As you see them so
Dem know go wey
Dey their mind
Politicians
Politicians
Want to use us again oh
Oh boy no let
No go use your life play
Politicians
Politicians
Want to use us again oh
Oh boy no let
No go use your life play
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
See those politicians
Dem too get sense
Like eneri
All their magically gist
Na im we now soji
When dey won commot
For sit
Dem go won bring their padi
Na that padi padi
Padi government
Dey spoil this country
Oya for naija
Pastor won be president
For naija
419 won be president
For naija
Area boy won be president
For naija
Lawyer won be president
So many many party
Happy for my country
Lnpp party e dey
Pdp party e dey
Alignace of jibiti party e dey
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
Politicians
Politicians
Dem know wetin dem dey find
Before dem enter the place
Dem say do like guy man
Wetin guy man go wak
Na im guy man dey find
As you see them so
Dem know go wey
Dey their mind
Politicians
Politicians
Want to use us again oh
Oh boy no let
No go use your life play
Politicians
Politicians
Want to use us again oh
Oh boy no let
No go use your life play
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
Oya for naija
Pastor won be president
For naija
419 won be president
For naija
Area boy won be president
For naija
Lawyer won be president
Ebi ebi yere bi yo
Ebi ere bi o
Ebi ebi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Our leader
Ere bi o
Ebi ebi yere bi yo
Niger delta ere bi o
Ebi ebi yere bi yo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
We go flog politicians
Koboko
Dem too dey do us
Ojoro
Make we dey flog politicians
Koboko
If dem taka we go flash dem
Our logo
Ebi ebi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Lanko yere bi o
Ebi ebi yere bi yo
Apabio yero bi yo
Ebi ebi yere bi o
Always lalongo yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Igo modino yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Sir shina yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Papa yoyo yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Eshe tunapa yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Eleyele yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Hamburger yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Oga emesian yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Wisdom kino yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Sunrise oh yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Ituda yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Skido alanta yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Ajah boys yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Man united yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Odengbere yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo
Oritsefemi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo