Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Oya open the door

No push me to the curb

Na me dey yawn

I no hear wetin Dem talk

I fit carry gun cos I'm loyal to the core o

No uniform I'm on espirindecorps


I no force friendship if e no dey work

Anything you do I swear people must talk

In my lane and I don't give a fuck

Forever with my day one, me I no dey port


I no go do you nyama nyama o that one dey o

Anywhere katakata dey you know say I go dey o

Your win is my win

Whether money no dey, Prombwoy go dey o


Na me be pointer

I go spray them ratata

Anywhere me enter, enemies heart attack

Even if you dey wrong, I go rule am right

Even if they bite my body like termite


Cos if I be your nigga

If I be your nigga

Nobody go tell you

You sef you go feel am

Anything you talk, I swear me I go believe am

Na me go order

Na me go deliver

If you be my

If you be my nigga

Do anything for my nigga

I no fit watch them hold you for knicker

I no fit play you like Ronaldo De Lima

Cos if I be your nigga

If I be your nigga

Nobody go tell you

You sef you go feel am

Anything you talk, I swear me I go believe am

Na me go order

Na me go deliver

If you be my

If you be my nigga

Do anything for my nigga

I no fit watch them hold you for knicker

I no fit play you like Ronaldo De Lima


Never ever switch up on you

Rule number one, never be a Judas

And if it too dey sup for my side bother pass your cup here make I pour for you

Help me make I help you

It suppose opor ju

Just Atiku and Dele Momodu

And if your plan is always alright, imma sub like it's data bundle


And if the raba plenty come make I show you love

You know say the setting e dey on default

And if I no turn up o no be my fault

You suppose know say low-key something dey sup o

I dey feel am when the raba no dey enough

E dey pain me say I no fit show people love

Na why I dey on my knees I dey steady pray to God

Say Make e bless me oh with more than enough


Cos if I be your nigga

If I be your nigga

Nobody go tell you

You sef you go feel am

Anything you talk, I swear me I go believe am

Na me go order

Na me go deliver

If you be my

If you be my nigga

Do anything for my nigga

I no fit watch them hold you for knicker

I no fit play you like Ronaldo De Lima

Cos if I be your nigga

If I be your nigga

Nobody go tell you

You sef you go feel am

Anything you talk, I swear me I go believe am

Na me go order

Na me go deliver

If you be my

If you be my nigga

Do anything for my nigga

I no fit watch them hold you for knicker

I no fit play you like Ronaldo De Lima


4k na my nigga

Big china, my nigga

Joey, my nigga

If I no get fuel, I beg them for litters


Gamma na my nigga

Kuku na my nigga

Henz

Ifec

Enzo be my nigga

Bucky na my nigga

Don't see my nigga

And if I no call you, you sef be my nigga

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status