Believe Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
Believe - Iyanya
...
intro:
Verse1:
my love no me da Mo ma legit oo
no be say I want to scatter your bedsheet oo
I go love,I no go decieve you o
shawty believe ooo
body wey de scatter my thinking oshey
omo u de drip,u gat me singing mo gbe
girl your love gat me screaming oh yeah
omoge your love gat me screaming o
this your lovin' drive me crazy
this your lovin' gat me feelin' waving
I don mega fall for u lady
shawty don't keep me waiting oh yeah
shawty u ginger me,when I'm lazy oshey
anybody but my baby
see we no send,dem ma hatin'
Na u be the winner,baby no debating
this your body language I no understand o
the way u package I no know your plan oo
otele omo other girls follow come
girl u so fine you get biggy bum bum
otele omo other girls follow come
Omo u fine u get biggy bum bum
Mo shele Omo, baby sho Mo
fine gan,Na you be the gan gan
VERSE 2:
Shawty u Na bad man teaser
other girls dem ma beef her
I no fit lie o, me need her
I no fit lie o,me need her
shawty sweet like saccharine
you be my queen,u my Melanie
all my life,where have you been??
your kin love,me never see oo
you know wetin I mean o
Na you be the one oo,No1 topic
The real one,Omo shawty wan popping
Omo to Shan I wanna dive in your ocean
you get body wey de cause commotion
this love fit to drive me crazy
this love gat me feelin' wavy sho Mo
I don de mega fall for you baby
shawty don't keep me waiting
shawty u ginger me when I'm lazy oshey
anybody but my baby sho Mo
see we no send dem,dem ma hatin'
Na you be the winner no debating oh yeah
this your body language,I no understand o
the way you package,I no know your plan o
otele omo other girls follow come
girl you so fine you get biggy bum bum
otele omo other girls follow come
omo you fine,you get biggy bum bum
otele omo baby sho Mo oo
you fine gan,Na you be the gan gan