![Boogati (Remix) ft. Timaya](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/0C/19/rBEeMViHfguAHZfYAADRxzhXeKw375.jpg)
Boogati (Remix) ft. Timaya Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Sexy lady your booty back e dey trouble my mind o
By the way that you whine
E go be like you sabi fo that e oo
Who be this wey dey make my tempo dey rise oo
If I should stand by your side baby girl you go do me be that o
Baby boogati hain
Baby boogati hain
Baby who give you that hain
Baby boogati hain
Lelelelele boogati, ololololo boogati
Lololololo na foreign boogati
Lleleleleel oh lelelel
Baby rotate o, this your waist oo
The way you vibrate e
Making me want to gyrate e oo
This your hips making me lick my lips
Making me feel like am tipsy
Baby come and locate ahah
Oya gbagaun, making me knack gbagaun
Anytime when I think of you my brain dey knack gbagaun
Oya omoge roll up
Loving the way you dey shake up
Oh my sexy mummy don’t break up
Cause I loving the way you dey rotate eh
Sexy lady your booty back e dey trouble my mind o
By the way that you whine
E go be like you sabi fo that e oo
Who be this wey dey make my tempo dey rise oo
If I should stand by your side baby girl you go do me be that o
Baby boogati hain
Baby boogati hain
Baby who give you that hain
Baby boogati hain
Lelelelele boogati, ololololo boogati
Lololololo na foreign boogati
Lleleleleel oh lelelele
Wetin be this oh baby boogati oh
Who give you this oo mami oh boogati
No boogati for this place pass your boogati o
Fine lady oya whine for me with you boogati
Martha whine, I go whine
Nicki minaj, nicki minaj
************
Hold your pman, this na the recent makossa
With wetin you carry for bazooka, no badman fit look you pass
Pretty lady your booty back e dey trouble my mind o
By the way that you whine
E go be like you sabi fo that e oo
Who be this wey dey make my tempo dey rise oo
If I should stand by your side baby girl you go do me be that o
Baby boogati hain
Baby boogati hain
Baby who give you that hain
Baby boogati hain
Lelelelele boogati, ololololo boogati
Lololololo na foreign boogati
Lleleleleel oh lelelel
Boogati, boogati boogati eh