Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2017

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Gagabu - Debie Rise

...

Ok na (Gagabu)

Debie Rise (Gagabu)

Gaga gaga (Gaga gagabu)

Gaga gaga (Gaga gagabu)

Oooo (Gaga gaga, gaga gagabu)

Gagabuuuuu (Gaga gaga, gaga gagabu)

I'm Debie Debie Debie Rise (Gaga gaga, gaga gagabu)

And Mikoyo on the beat o

No be by force to talk

If you know say your talk no get support

Make you go sidown for corner (Corner, corner)

Go sidown for corner (Corner)

Yeh yeh yeh yeh, no dey run your mouth

Or to dey do gragra & sabi about

Ah, one day e go shock you (Shock you, shock you)

I swear e must shock you (Shock you)

If you see somebody wey

Wey dey do like say

E get gragra for body

Look at him & say

Look at him & look at her & say

You just dey (Gaga gaga, gaga gagabu)

Ok na (Gaga gaga, gaga gagabu)

Let's go (Gaga gaga, gaga gagabu)

Ok na (Gaga gaga, gaga gagabu)

Ah, You dey like to dey talk anyhow (You be gagabu)

Small matter rise you go frown (You be gagabu)

You dey form say na you dey run town (You be gagabu)

I say (You be gagabu)

You say (You be gagabu)

(Ok na) lelelelelelelelelelele lelele mama lelele

Ah

If your wife too dey halla (Na gagabu)

Or your landlord too dey para (Na gagabu)

Even if na your boss o (Na gagabu)

Or na passenger for bus o (Na gagabu)

If you see somebody wey

Wey dey do like say

E get gragra for body

Look at him & say

Look at him & look at her & say

You just dey (Gaga gaga, gaga gagabu)

Gagabuuuuu (Gaga gaga, gaga gagabu)

Gaaabuuu (Gaga gaga, gaga gagabu)

Gaga gaga gagabubububububububu (Gaga gaga, gaga gagabu)

You dey like to dey talk anyhow (You be gagabu)

Small matter rise you go frown (You be gagabu)

You dey form say na you dey run town (You be gagabu)

I say (You be gagabu)

You say (You be gagabu)

Ok na, No gagabu

Gagabu

Gagabu

Gagabu, I say no gagabu

Gagabu

Gagabu, Oya dance

Oya head shoulder knees & toes (Head shoulder knees & toes)

I say head shoulder knees & toes (Head shoulder knees & toes)

Eheeehhhh (Gaga gaga, Gaga gagabu)

Gagabuuuuu (Gaga gaga, Gaga gagabu)

Gaga gagabu gagabu gagabu gagabu (Gaga gaga, Gaga gagabu)

Gagabuuuuu (Gaga gaga, Gaga gagabu)

(Gaga gagabu)

I'm Debie Debie Debie Rise (Gaga gagabu)

(Gaga)

(Gaga)

Mekoyo on the beat o (Gagabu)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status