
Oghene Doh ft. LifeofSTAZE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Nananana yea yea
See I come from the ghetto
Where it is hard to get the bread o
So me I tell my head o
Say me I must to get o
Bad things I let go
And Bazzy must to get o
Make I dey Cruise in my lambo
Rocking Valentino
Me I thank God coz no be where I dey yesterday na hin I dey today
I dey today, I dey today, dey today, I dey today
Me I thank God coz no be where I dey yesterday na hin I dey today
Doh doh doh oghene doh oh
Oghene doh doh doh oghene doh oh
Oghene oh see I thank you o (oghene)
For the mercy you show (oghene)
Everything come Dey flow (oghene)
I thank you oh (oghene)
I thank you oh (oghene)
For the mercy you show (oghene)
Everything come Dey flow (oghene)
I thank you oh oh oh (oghene)
If you see where me I dey
Heavy matter been dey come my way
If you know way me I pray
Evangelist sef dem gan dey learn
Say e be like yesterday
Right now Say owu no dey
If you see where me I dey
Now the matter Don switch up my bae
Public Holiday, book the Holiday
Whether Cana, outside border, make we getaway
Carry money Play, know say body dey
Show you matter, make you know say boiz dey the game
Wait
Every single way
Shake it Shake it
Shakey Shakey
No spear me my bae
Tape play
Gingle all the way
Scatter matter, Tear that bumper
Make me fall away
Doh doh doh oghene doh oh
Oghene doh doh doh oghene doh oh
Oghene oh see I thank you o (oghene)
For the mercy you show (oghene)
Everything come Dey flow (oghene)
I thank you oh (oghene)
I thank you oh (oghene)
For the mercy you show (oghene)
Everything come Dey flow (oghene)
I thank you oh oh oh (oghene)
Unto say I be brother man (brother man, brother man)
Things choke e come Dey bother man (bother man, bother man)
But right now ain't no body badder than (ain't no body badder dan)
We steady giving dem on another round (another round)
See I come from a place where dem no go look your face (looks your face)
Ten toes down if you know how many battles way I face (many battles way I face)
But still I gotta chase (I gotta chase)
Dem no fit run my race (run my race)
Many things way my shoulder gbe (to ba gbe)
When you give you gotta take
Oyaa wale le le oh
Wa le le le
Ani iye ye ye ye oh
Iye ye ye
Bazzy pelu Staze tun ti de de de