Whine On Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh oh oh oh o
Oh oh oh oh uh
Oh oh oh uh
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey go
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey filaro
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey go
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey filaro
Baby baby go down on me
Oh my baby go down on me
Baby baby go down on me
Oh oh my baby go down on me
He getti one baddie o for mi yard
The way she carry burst my brain
Oh oh oh oh
Ah ah ah ah ah ah
This your body wey you carry (no man fit reject o)
I tell her baby bend over
She tell me come over
Shabi you know how I take like am
Baby shey you know how I take like am
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey go
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey filaro
Baby the way you dey whine on me
He just dey make me dey go
He just dey make me dey filaro
Gbadura mi na you wey dey look up too here
Gbadura mi only you know my mind
Gbadura mi na you we dey look up to here
Gbadura mi eee