Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Is all about time

What's up

Everybody that you fight is not your enemy

Everybody that helps you is not your friend

Get that in your skull


Baby baby dakun joor call me back oo

So many things I dey reminisce oo

For you side I can spend the night oo

For my street tell them won ti prize oo


Shawty Shawty dakun joor call me back oo

So many things I dey reminisce oo

For your side I can spend the night oo

For my street tell them won ti prize oo

This one no be warning make they know there size oo

Many miles oo

Ti moti fortify oo


Tell them what they don't know

Chasing for the pa

My brother I dey on solo

Been on my trips

I no dey run from popo

Ijemo to Kemta

for my area no go there

No go Area

No go Area


Emi omo omo ologo

I no fit fuck man

Make I leave Toto

Wire my Aza make I dance like poco

Jesu lori street set Awon Jogbo


Show me your friend I will tell you who you are

You no get money they go say you mugu sha

Show them the truth them go tell you cull down

Follow make I show you how he be

The boy wey you live omo yen ti fine si

I don die before but I no be daisy

I for run your work but he no be my thing


Many many things

Man don see

Many frenemies

That i can't even reminisce

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status