Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Odim

My mama no know say before before

I Dey join men smoke kanaku

I been do rubbish

I been tamba

I nearly run omila


Why

Cause

Money no dey my hand

I begin dey


Yahweh jooor

If money dey my hand I go dey jaiye till Dawn


Tiger Wetin Dey sup

Wetin you want


Money I want

If money dey my hand I must to jaiye till Dawn


Cha cha cha igbo Kwenu nwanne kee ife na eme

If I get bar I go date girl wey fine and wey dark

like lupita

No be all these leke leke

Wey dey waka around like grasshopper

Omo no time no dey look me fa

I get money full nikka

These girls wicked like Lucifer

Oya Shoot your shot o no keeper

Yeah I'm on my grind

The rolly dey as my time

The shorties no dey decline

put call asap their live

Niggaz on fake PIA on fake PIA

Jkj Dey gon down smash your babe now

So take time


Everyday of my life omo they want to pick on me

Because I get money now their baby dey sit on me


Demon me what shall I become ni


If you know me

Oya follow me sing say


Yahweh...... jooor

If money dey my hand I go dey jaiye till Dawn


Tiger Wetin Dey sup

Wetin you want

Money I want

If money dey my hand I must to jaiye till Dawn


Bring any kele

Any Kele Wey dey drink any henny

Any girl wey dem dey show on tele

Any girl sabi ball like pele

Any girl wey no dey fear anybody

Any girl wey sabi ride like Keke

Any girl wey no be any mgbeke

Any girl wey just bad

Wey sabi guard

Wey sabi defend like saliba

wey sabi chop the kaluba

Wey sabi enter maruwa

Omo this one na palava

Kele them bad bad but am bad bad its on gang gang

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status