Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ohh uh ugh

Ugh eh eyi eyi ugh

Oh oh yee iya


I'm an African Boy with a sweet voice yeah

Oluwa Nizzy lo n pe mi o

Nothing fit drop my steeze ugh yeah

Oh oh yee

Naija Boy with a big shot yeah

Yorùbá Demon lo n pe mi o

Nothing fit drop my steeze ugh yeah


(Tell Dem dey neva reach oh)

See my Lamine play dem Nico(dey neva reach ohh)

Dey wan dey sing pass my Wande Coal(dey neva reach ohh)

Dem no fii try me coz won o le to (dey neva reach ohh)

Dem no fii try me jo jo(dey neva reach ohh)

See my Lamine play dem Nico(dey neva reach ohh)

Dey wan dey sing pass my Wande Coal(dey neva reach ohh)

Dem no fii try me coz won o le to (dey neva reach ohh)

Dem no fii try me jo jo


I've come to final conclusion

You see Yorùbá men dey hit different

I'm keeping Dem I'm not going anywhere

Sẹ r'awọn Ọmọ J*zeb*l yẹn

Awọn Yorùbá devils yẹn

Ahh Dey hit different I'm keeping Dem

I am keeping Dem come to mama, wait

Ladies wait is dis Normal


See on a daily

Mystery, I feel crazy

More more crushing lately

I dey every fine girl wishlist

Hmm Nughh listen

My kind so hard to see

Badman looking good in Dior

So tell me what you reason gan

Hmn noo Black is Beauty ko gbemi sori

Yorùbá Demon need some love

Anything you wan tell me ko dẹ bamiso

(hmn no oh uhh ah)

And i be spec you know wọn dẹ fi ṣeré

Rara dey no dey use me play ah

Ọmọge dẹ pọ tó fẹ bámi lọ (bámi lọ jo)


I'm an African Boy with a sweet voice yeah

Oluwa Nizzy lo n pe mi o

Nothing fit drop my steeze ugh yeah

Oh oh yee

Naija Boy with a big shot yeah

Yorùbá Demon lo n pe mi o

Nothing fit drop my steeze ugh yeah


(Tell Dem dey neva reach oh)

See my Lamine play dem Nico(dey neva reach ohh)

Dey wan dey sing pass my Wande Coal(dey neva reach ohh)

Dem no fii try me coz won o le to (dey neva reach ohh)

Dem no fii try me jo jo(dey neva reach ohh)

See my Lamine play dem Nico(dey neva reach ohh)

Dey wan dey sing pass my Wande Coal(dey neva reach ohh)

Dem no fii try me coz won o le to (dey neva reach ohh)

Dem no fii try me jo jo


Ahahh

Ọkùnrin lo sín gbọlẹ to sexy to gbogbo eleyii

Ọlọrun take two extra days lati da mi ni

Motun n'iru lori

Dat means pé toba filè gba nu sperm mi sinu womb ẹ lasan wà bímọ to n'iru

Motun wa ba gbogbo ẹ jẹ tan timba filè rẹrìn bai afi bi Golu(Gold) ni. everybody,

Inú Everybody ama dun ni Ọkùnrin lo dun toyi

Motun wa lówó lọwọ mo Mọ'ra mu ahg

Ẹma binu o wọn gbọdọ wa f'ẹmi n'iṣu l'ọka sile ni

Full Husband Wife nimi mi fẹ ṣiṣe rárá

Fẹ kima wa nu'le koma tọjú mi


Light De Candle

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status