Go Crazy ft. Peter waju Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
As you don confirm I wan connect
I con call you decline
As you don confirm I wan connect
Yeahhh
No show me shege ge
Or I go sa gbaga go halele
Cause you be turning turning
Person fi mi fun ferere
And like London bridge
Oni kinimi long and biggy
Lobaton shomale jump on me
Oya come raga mo come feel it e
Ivana mukini mukini mukini
Mukini wa or I go crazy
I'm gonna mukini mukini mukini
Mu temi wa I no want case
As you don confirm I wan connect
I con call you decline
As you don confirm I wan connect
You come dull me ogini
Ivana mukini mukini mukini
Mukini wa or I go crazy
I'm gonna mukini mukini mukini
Mu temi wa I no want case
As you don confirm I wan connect
I con call you decline
As you don confirm I wan connect
You come dull me ogini
Yaaah
This your body
Make me shout hosanna
See I'm running miles
I dey run kilometer na me sabi
What I done sight
E dey scatter my reasoning mama
But Wetin I Dey find for this Omoge
Wey fit be my big aunty
Oh simbi
Come closer make we dey mu jo titi
Go feel the heat anytime wey i fisi
Then you go know say my kini no binti
Tsk
Binti ka Shina binti
You know the things wey I go fit to risk
I fit to leave all these them yellow sisi
Sabina, Bisi, Bilikisu, Kiki
Ivana mukini mukini mukini
Mukini wa or I go crazy
I'm gonna mukini mukini mukini
Mu temi wa I no want case
As you don confirm I wan connect
I con call you decline
As you don confirm I wan connect
You come dull me ogini
Ivana mukini mukini mukini
Mukini wa or I go crazy
I'm gonna mukini mukini mukini
Mu temi wa I no want case
As you don confirm I wan connect
I con call you decline
As you don confirm I wan connect
You come dull me ogini yaah
Shegzzy ahh ha ha ha
Gbo owun awon Angeli