Life Happens Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Isan meji ti cut
I don learn my lessons
No matter the case
I go count my blessings
Bo wi bo so
I don't give a fuck
I push to the end
Emi o ma for
Olaoluwa ni mo if wa
No be say man be saint
Ko de sepe mo ni wa
Much love for my brothers
More win for my brothers
Life happens my nigga
My nigga E go proper
Adura ma gba
Ogun mi ma se
Everything go set
Ota lo ma te
All on God my nigga boluwatife
But I go too happy
To ba se bi mo se fe
I be sinner you be sinner
No dey judge me
I go talk my mind
Bro if you talk me
Eyin Jacob x co ,watch me
Konibaje fu n awon temi
Wey dey chop me
Many many, dreams
Many nightmares
Many many ,reasons
Lori highness
Na money no dey
We get ideas
Make me happy oh Lord
Stop my tears
Oju ti ri many things
Many things bi 99
Eti ti gbo many things
Many things bi Spotify
mama don dey wait
papa don dey wait
Make he no go tay
Make the boy no go gbes
One man for him self o
Nobody be christ
Even if you get o
Dem go still dey price
I go run my race yea
I go pay the price
I go pay the offering
I go pay the thite
Maybe later I go love
Cause money on my mind
Cause all this girls no dey
For nigga wey grind
I no dey for just talk
Money talk for my side
We no Dey for just talk
Money talk for our side
For the rest of my life
I just wanna be happy
Kemi gan top chat
Bi awon makanaki
Oju tin gbo irun gbo
Biti guru maraji
No be every body wey go Mecca
Lo pe ni Alahji
Ko wan danu biti packer
To ba tan e biti lantan
Gba charges lowo wan
To ba ri e biti paga
Malo kiss daniel wan
Toripe wan fi e buga
Malo for fun ola jo
Salt to ba sugar
Live life very well
Learn life life too
Make you no go hold on
Nigba toba pick two
Kidan ma ri idnwo
Nigba toba n pitu
If sim one no work
Nigga ko lo sim two
Pray to God every day
Every night as you work
Ti se bati ja ko ya se mi
Vpn lori sock
All my niggas no Dey sleep
All my niggas dull
Every day we put in work
No matter the fucking cost
You don't have to blame me
Cause am going crazy
Every min every sec
It's all about the money
No pain no gain
Do your best no leave the rest
Inside sun inside rain
Hussle to ba need benz
Fi kele jo
When you hot she go come
By that time iwo gan
Mapa fi ja pon
Oloye ko lo far
Brother o tu n lo far
To ba dira oku gbe
Brother mi ko lo confirm
Adura ma gba
Ogun mi ma se
Everything go set
Ota lo ma te
All on God my nigga
Boluwatufe
But I go too happy
To ba se bi mo se fe
I be sinner you be sinner
No dey judge me
I go talk my mind
Bro if you talk me
Eyin Jacob x co ,watch me
Konibaje fu n awon temi
Wey dey chop me